• MUSIC
  • VIDEO
  • GIST
  • MIXTAPE
  • News
  • Album
  • INSTRUMENTAL
  • Lyrics
  • DJ EFFECT
  • Movie
  • Throwback
  • Makossa Songs
  • Gospel Song
  • Technology
  • Education
  • NB Articles
  • Muslim Song
  • Fuji Song
  • Makossa
NaijaBanging Media
No Result
View All Result
No Result
View All Result
NaijaBanging Media
No Result
View All Result
Home Lyrics

Olamide – New Religion ft. Asake Lyrics

New Religion by Olamide

djsjude by djsjude
June 6, 2023
in Lyrics, MUSIC
0
Olamide – New Religion ft. Asake Lyrics
0
SHARES
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Olamide – New Religion ft. Asake Lyrics

Here is the official lyrics of “New Religion” by Popular Nigerian singer and composer, Olamide featuring, Asake.

Olamide – New Religion ft. Asake Lyrics

[Asake]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide]
Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don’t know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

[Asake]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide]
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke

Listen & watch the video below:

Share Olamide New Religion ft. Asake Lyrics with your friends and leave a comment.

What Do You Thing About This Post? Please Drop A Comment Below:👇

  • Click to share on Twitter (Opens in new window)
  • Click to share on Telegram (Opens in new window)
  • Click to share on Facebook (Opens in new window)
  • Click to share on WhatsApp (Opens in new window)
  • Click to email a link to a friend (Opens in new window)

Related

Tags: AsakeOlamide
Previous Post

Dj S-Jude “Idan 2023 Dj Mixtape”

Next Post

Asake – Amapiano ft. Olamide Lyrics

Next Post
Asake – Amapiano ft. Olamide Lyrics

Asake – Amapiano ft. Olamide Lyrics

Please CommentCancel reply

No Result
View All Result

Like Our Facebook Page

Like Our Facebook Page

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 15.8K other subscribers
  • About Us
  • Album
  • Contact Us
  • GIST
  • INSTRUMENTAL
  • Makossa Songs
  • MIXTAPE
  • MUSIC
  • Upload Your Song On NaijaBanging
  • VIDEO

© 2023 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

No Result
View All Result
  • About Us
  • Album
  • Contact Us
  • GIST
  • INSTRUMENTAL
  • Makossa Songs
  • MIXTAPE
  • MUSIC
  • Upload Your Song On NaijaBanging
  • VIDEO

© 2023 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.